The Good News Wey Mark Write
Chapters
Things Wey Dey Inside This Book
-
John the Baptizer de preach (1-8)
Jesus baptize (9-11)
Satan tempt Jesus (12, 13)
Jesus start to preach for Galilee (14, 15)
E call im first disciples (16-20)
E pursue wicked spirit comot (21-28)
Jesus heal plenty people for Capernaum (29-34)
E dey where people no dey, de pray (35-39)
E heal person wey get leprosy (40-45)
-
Jesus change, im face come de shine (1-13)
E heal one boy wey demon dey im body (14-29)
Everything dey possible for person wey get faith (23)
Jesus talk again say them go kill-am (30-32)
The disciples de argue about who big pass (33-37)
Anybody wey no dey against us, dey with us (38-41)
Different-different things wey de make people fall (42-48)
“Make una get salt inside unaself” (49, 50)
-
Marriage and divorce (1-12)
Jesus bless children (13-16)
The question wey one rich ruler ask (17-25)
To leave some things because of the Kingdom (26-31)
Jesus talk again say them go kill-am (32-34)
The thing wey James and John talk say make Jesus do for them (35-45)
Jesus give im life as price to free many people (45)
E heal Bartimaeus wey blind (46-52)
-
Priests plan to kill Jesus (1, 2)
One woman pour perfume oil ontop Jesus (3-9)
Judas sell Jesus give im enemies (10, 11)
The last Passover (12-21)
Jesus start the Lord Evening Meal (22-26)
E talk say Peter go deny-am (27-31)
Jesus pray for Gethsemane (32-42)
Them arrest Jesus (43-52)
Them judge-am for front of the Sanhedrin (53-65)
Peter deny Jesus (66-72)
-
God bring Jesus back to life (1-8)

