The Good News Wey Luke Write
Chapters
Things Wey Dey Inside This Book
-
Jesus na “Lord of the Sabbath” (1-5)
E heal one man wey im hand don die (6-11)
The 12 apostles (12-16)
Jesus de teach and de heal people (17-19)
People wey go happy and people wey go suffer (20-26)
Love una enemies (27-36)
Stop to de judge (37-42)
Na im fruit them go take know-am (43-45)
House wey them build well; house wey im foundation no strong (46-49)
-
Women wey de follow Jesus (1-3)
Example of the farmer (4-8)
Why Jesus use examples (9, 10)
E explain the example of the farmer (11-15)
Them no de cover lamp (16-18)
Jesus mama and brothers (19-21)
Jesus make strong breeze stop (22-25)
Jesus tell demons say make them go enter pigs (26-39)
Jairus daughter; one woman touch the cloths wey Jesus wear ontop (40-56)
-
E tell the 12 apostles wetin to do as them de go preach (1-6)
Herod confuse because of Jesus (7-9)
Jesus feed 5,000 people (10-17)
Peter talk say na Jesus be the Christ (18-20)
Jesus talk say them go kill-am (21, 22)
Wetin real disciple go do (23-27)
Jesus change, im face come de shine (28-36)
E heal one boy wey demon dey im body (37-43a)
Jesus talk again say them go kill-am (43b-45)
The disciples de argue about who big pass (46-48)
Anybody wey no dey against us, dey with us (49, 50)
Them reject Jesus for one Samaria people village (51-56)
How to follow Jesus (57-62)
-
Yeast of Pharisee people (1-3)
Fear God, no fear people (4-7)
Person wey talk say e dey as one with Christ (8-12)
Example of the foolish rich man (13-21)
Stop to de overworry (22-34)
Small group of sheep (32)
To de watch (35-40)
The faithful servant and wicked servant (41-48)
No be peace, but to scatter people (49-53)
Need dey to know the meaning of wetin de happen for this time (54-56)
How to settle matter (57-59)
-
Repent or die (1-5)
Example of the fig tree wey no produce fruit (6-9)
For Sabbath day, e heal one woman wey im body bend (10-17)
Example of the mustard seed and the yeast (18-21)
Person need to really struggle to pass the small door enter (22-30)
Herod, “that fox” (31-33)
Jesus sorry for Jerusalem (34, 35)
-
For Sabbath day, e heal one man wey get one sickness wey make im body swell (1-6)
Put yourself down when them invite you (7-11)
Invite people wey no go fit pay you back (12-14)
Example of the people wey them invite wey no gree come (15-24)
Wetin e de take to be disciple (25-33)
Salt wey e taste comot (34, 35)
-
Priests plan to kill Jesus (1-6)
Preparation for the last Passover (7-13)
E start the Lord Evening Meal (14-20)
“The person wey go sell me give my enemies dey with me for table” (21-23)
Serious argument about who big pass (24-27)
Jesus agreement about one kingdom (28-30)
E talk say Peter go deny-am (31-34)
Need to prepare; the two swords (35-38)
Jesus prayer for the Mount of Olives (39-46)
Them arrest Jesus (47-53)
Peter deny Jesus (54-62)
Them use Jesus do yeye (63-65)
Them judge-am for front of Sanhedrin (66-71)

