NEW WORLD TRANSLATION FOR PIDGIN HOLY BIBLE

John—Things Wey Dey Inside This Book

Pidgin (West Africa)
John—Things Wey Dey Inside This Book
https://cms-imgp.jw-cdn.org/img/p/1001061100/univ/wpub/1001061100_univ_sqr_xl.jpg
nwt John

The Good News Wey John Write

Chapters

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21

Things Wey Dey Inside This Book

  • 1

    • The Word come be person (1-18)

    • The things wey John the Baptist talk (19-28)

    • Jesus, wey be the Lamb of God (29-34)

    • Jesus first disciples (35-42)

    • Philip and Nathanael (43-51)

  • 2

    • Wedding for Cana; e turn water to wine (1-12)

    • Jesus make the temple clean (13-22)

    • Jesus know wetin dey the heart of everybody (23-25)

  • 3

    • Jesus and Nicodemus (1-21)

      • To born person again (3-8)

      • God love the world (16)

    • The last thing wey John talk about Jesus (22-30)

    • The person wey come from heaven (31-36)

  • 4

    • Jesus and the Samaritan woman (1-38)

      • Worship God “with spirit and truth” (23, 24)

    • Many Samaritan people believe Jesus (39-42)

    • Jesus heal the son of one man wey de work for king (43-54)

  • 5

    • Jesus heal one man wey de sick for Bethzatha (1-18)

    • Jesus Papa give-am authority (19-24)

    • People wey don die go hear Jesus voice (25-30)

    • Things wey show say Jesus come from God (31-47)

  • 6

    • Jesus feed 5,000 people (1-15)

    • Jesus waka ontop water (16-21)

    • Jesus na “the bread of life” (22-59)

    • Many people faith weak as them hear wetin Jesus talk (60-71)

  • 7

    • Jesus go the Festival of Tabernacles (1-13)

    • Jesus de teach people for the festival (14-24)

    • People de talk different things about the Christ (25-52)

  • 8

    • Jesus Papa talk about-am (12-30)

      • Jesus na “the light of the world” (12)

    • Abraham children (31-41)

      • “The truth go free una” (32)

    • Devil children (42-47)

    • Jesus and Abraham (48-59)

  • 9

    • Jesus heal one man wey blind from when them born-am (1-12)

    • Pharisee people de ask the man wey Jesus heal question (13-34)

    • Pharisee people blind (35-41)

  • 10

    • The shepherd and the place them wey them de keep sheep (1-21)

      • Na Jesus be the better shepherd (11-15)

      • “I get other sheep” (16)

    • Jew people gather around Jesus for the Festival of Dedication (22-39)

      • Many Jew people no gree believe (24-26)

      • “My sheep de listen to my voice” (27)

      • The Son dey as one with the Papa (30, 38)

    • Many people for the other side of Jordan believe (40-42)

  • 11

    • Lazarus die (1-16)

    • Jesus de comfort Martha and Mary (17-37)

    • Jesus bring Lazarus back to life (38-44)

    • Them plan to kill Jesus (45-57)

  • 12

    • Mary pour oil for Jesus leg (1-11)

    • Jesus enter Jerusalem ontop donkey (12-19)

    • Jesus talk say them go kill-am (20-37)

    • As Jew people no get faith, e make wetin one prophet talk happen (38-43)

    • Jesus come to save the world (44-50)

  • 13

    • Jesus wash the leg of im disciples (1-20)

    • Jesus talk say na Judas go sell-am give im enemies (21-30)

    • New commandment (31-35)

      • “If una love each other” (35)

    • Jesus talk say Peter go deny-am (36-38)

  • 14

    • Na Jesus be the only road wey person fit pass go meet the Papa (1-14)

      • “Na me be the road, the truth, and the life” (6)

    • Jesus promise say im Papa go send holy spirit (15-31)

      • “The Papa big pass me” (28)

  • 15

    • Example about the real vine (1-10)

    • E give them commandment say make them show the kind love wey e show (11-17)

      • ‘No love wey big pass this one’ (13)

    • The world hate Jesus disciples (18-27)

  • 16

    • Jesus disciples fit face death (1-4a)

    • The work of the holy spirit (4b-16)

    • The disciples sadness go turn to joy (17-24)

    • Jesus don win the world (25-33)

  • 17

    • Jesus last prayer with im apostles (1-26)

      • To get life wey no go end, person need to know God (3)

      • Christians no be part of the world (14-16)

      • “Your word na truth” (17)

      • “I don make them know your name” (26)

  • 18

    • Judas sell Jesus give im enemies (1-9)

    • Peter use sword cut person (10, 11)

    • Them carry Jesus go Annas place (12-14)

    • First time wey Peter deny Jesus (15-18)

    • Jesus dey front of Annas (19-24)

    • Second and third time wey Peter deny Jesus (25-27)

    • Jesus dey front of Pilate (28-40)

      • “My Kingdom no be part of this world” (36)

  • 19

    • Them flog Jesus and use-am do yeye (1-7)

    • Pilate ask Jesus questions again (8-16a)

    • Them nail Jesus for pole for Golgotha (16b-24)

    • Jesus arrange who go take care of im mama (25-27)

    • Jesus die (28-37)

    • Them bury Jesus (38-42)

  • 20

    • The grave dey empty (1-10)

    • Jesus appear to Mary Magdalene (11-18)

    • Jesus appear to im disciples (19-23)

    • Thomas first doubt, but e later believe (24-29)

    • The reason why them write this scroll (30, 31)

  • 21

    • Jesus appear to im disciples 1-14)

    • Peter talk say e love Jesus (15-19)

      • “Feed my small-small sheep” (17)

    • How things go be for future for the disciple wey Jesus love (20-23)

    • The last words (24, 25)