SHOW Bible Book Genesis Exodus Leviticus Numbers Deuteronomy Joshua Judges Ruth 1 Samuel 2 Samuel 1 Kings 2 Kings 1 Chronicles 2 Chronicles Ezra Nehemiah Esther Ecclesiastes Song of Solomon Isaiah Jeremiah Lamentations Ezekiel Daniel Hosea Joel Amos Obadiah Jonah Micah Nahum Habakkuk Zephaniah Haggai Zechariah Malachi Matthew Mark Luke John Acts Romans 1 Corinthians 2 Corinthians Galatians Ephesians Philippians Colossians 1 Thessalonians 2 Thessalonians 1 Timothy 2 Timothy Titus Philemon Hebrews James 1 Peter 2 Peter 1 John 2 John 3 John Jude Revelation Chapter 1 2 3 Second Letter Wey Peter Write Chapters 1 2 3 Things Wey Dey Inside This Book 1 Greeting (1) Make sure say una continue to dey among the people wey God don call (2-15) Characters wey person suppose add join faith (5-9) We dey sure more-more say everything wey God talk go happen (16-21) 2 Lie-lie teachers go dey (1-3) Judgment of lie-lie teachers go surely come (4-10a) Angels wey God throw inside Tartarus (4) Flood; Sodom and Gomorrah (5-7) Wetin lie-lie teachers de do (10b-22) 3 People wey de use good things do yeye no care about destruction wey de come (1-7) Jehovah no de delay (8-10) Think about the kind people wey una suppose be (11-16) New heavens and new earth (13) Dey careful make them no make una miss road (17, 18) Back Front Copyrights for this publication