Dey Bold!
PSALM 138:3
MORNING
-
9:30 Music
-
9:40 Song No. 73 and Prayer
-
9:50 Jehovah De Help Us Make We Dey Bold
-
10:05 Symposium: Dey Bold Like . . .
-
Enoch
-
Moses
-
Jehoshaphat
-
Peter
-
-
11:05 Song No. 69 and Announcements
-
11:15 Why E Good Make We Dey Bold When We De Preach
-
11:30 Talk for People Wey They Want Baptize
-
12:00 Song No. 48
AFTERNOON
-
1:10 Music
-
1:20 Song No. 63 and Prayer
-
1:30 Public Bible Discourse: Decide Say Na Jehovah You Go Worship
-
2:00 Watchtower Study
-
2:30 Song No. 76 and Announcements
-
2:40 Symposium: Dey Bold Like Jesus When People De Force You To Do Wetin No Correct
-
For Your Family
-
For Your School
-
For Your Work
-
For Your Community
-
-
3:40 ‘Plenty Gain Go Dey’ As Wuna Dey Bold
-
4:15 Song No. 119 and Prayer

