Saturday
‘Love for your house go be like fire inside my heart’—John 2:17
Morning
-
9:20 Music-Video
-
9:30 Song No. 93 and Prayer
-
9:40 “Wetin Una De Find?” (John 1:38)
-
9:50 BIBLE DRAMA:
The Good News—As Jesus Talk-Am: Part 2
“This Na My Son”—Video II (John 1:19–2:25)
-
10:20 Song No. 54 and Announcement
-
10:30 SYMPOSIUM: Copy People Wey Love Pure Worship!
-
• John the Baptist (Matthew 11:7-10)
-
• Andrew (John 1:35-42)
-
• Peter (Luke 5:4-11)
-
• John (Matthew 20:20, 21)
-
• James (Mark 3:17)
-
• Philip (John 1:43)
-
• Nathanael (John 1:45-47)
-
-
11:35 BAPTISM: Wetin Your Baptism Mean? (Malachi 3:17; Acts 19:4; 1 Corinthians 10:1, 2)
-
12:05 Song No. 52 and Break
Afternoon
-
1:35 Music-Video
-
1:45 Song No. 36
-
1:50 SYMPOSIUM: De Do Wetin You Learn From Jesus First Miracle
-
• De Show Pity (Galatians 6:10; 1 John 3:17)
-
• De Carry Body Down (Matthew 6:2-4; 1 Peter 5:5)
-
• Get Open Hand (Deuteronomy 15:7, 8; Luke 6:38)
-
-
2:20 How the “Lamb of God” De Carry Sin Comot (John 1:29; 3:14-16)
-
2:45 SYMPOSIUM: Prophecy About the Messiah Happen!—Part II
-
• Love for Jehovah House Be Like Fire for Im Heart (Psalm 69:9; John 2:13-17)
-
• E preach “Good News to Humble People” (Isaiah 61:1, 2)
-
• “Bright Light” Don Shine for Galilee (Isaiah 9:1, 2)
-
-
3:20 Song No. 117 and Announcement
-
3:30 “Make Una Comot This Things From Here!” (John 2:13-16)
-
4:00 “I Go . . . Build-Am Again” (John 2:18-22)
-
4:35 Song No. 75 and Closing Prayer

