NEW WORLD TRANSLATION FOR PIDGIN HOLY BIBLE

Things Wey Dey Inside 1 John

Pidgin (West Africa)
Things Wey Dey Inside 1 John
https://cms-imgp.jw-cdn.org/img/p/1001061100/univ/wpub/1001061100_univ_sqr_xl.jpg
nwt 1 John

First Letter Wey John Write

Chapters

1 2 3 4 5

Things Wey Dey Inside This Book

  • 1

    • Word of life (1-4)

    • Waka for light (5-7)

    • We suppose de confess our sins (8-10)

  • 2

    • Jesus na sacrifice to make us get peace again with God (1, 2)

    • Obey im commandments (3-11)

      • Old and new commandment (7, 8)

    • The reasons why e write this letter (12-14)

    • Make una no love the world (15-17)

    • Warning about the person wey dey against Christ (18-29)

  • 3

    • We be children of God (1-3)

    • God children and Devil children (4-12)

      • Jesus go scatter Devil work (8)

    • Love each other (13-18)

    • God big pass our heart (19-24)

  • 4

    • Test the message wey them talk say e come from God (1-6)

    • To know and love God (7-21)

      • “God na love” (8,16)

      • When love dey, fear no go dey (18)

  • 5

    • Anybody wey get faith for Jesus de win the world (1-12)

      • To show say we love God (3)

    • We dey sure say prayer de work (13-17)

    • Dey careful for this wicked world (18-21)

      • Na the wicked person de control the whole world (19)