BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 38-44
Jehovah Dey Help Sick People
People wey dey serve Jehovah with all their mind believe sey Jehovah go support dem if dem dey face any wahala
David sick well well
David help sick and poor people
David no think sey im go just well once, but e put mind for Jehovah sey e go help am, give am good sense, and support am
For Jehovah eye, David na man wey dey serve am with all im mind