December 12- 18
ISAIAH 6-10
Song 116 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“The Messiah Do Wetin Bible Don Talk Tey Tey Sey E Go Do”: (10 min.)
Isa 9:1, 2
—Bible talk sey e go preach for Galilee (w11 8/15 10 ¶13; ip-1 124-126 ¶13-17) Isa 9:6
—E go get many work wey e go do (w14 2/15 12 ¶18; w07 5/15 6) Isa 9:7
—E go bring true peace and partial no go dey when e start to dey rule (ip-1 132 ¶28-29)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Isa 7:3, 4
—Why Jehovah still save King Ahaz upon sey e wicked well? (w06 12/1 9 ¶4) Isa 8:1-4
—How wetin Bible talk for here take happen? (it-1 1219; ip-1 111-112 ¶23-24) Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 7:
1-17
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) g16.6 cover
Return Visit: (No pass 4 min.) g16.6 cover
(No pass 6 min.) lv 34 ¶18 —Show how person fit touch Bible student mind.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 10
“I Dey Here! Send Me!” (Isa 6:8): (15 min.) Talk am together. Play this video: Dem Pack Go Preach for Where Jehovah Witness No Too Many.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 5 ¶10-17 and the box “A Great Sigh of Relief”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 150 and Prayer
Remember: First play the song, after make everybody sing the new song.