You go like read am for %%?
Get Strong Mind Like Jeremiah
Jeremiah talk sey dem go destroy Jerusalem like Shiloh
26:6
Jehovah ark of covenant, wey dey show sey Jehovah dey with im people first dey Shiloh
Jehovah allow Philistia people carry the ark of covenant comot, and dem no ever carry am come back to Shiloh again
To put fear for Jeremiah body, all the priest, all the prophet, and all the people come talk sey dem go kill am
Jehovah protect Jeremiah
26:16, 24
Jeremiah get mind, e no fear and Jehovah really help am
Ahikam show sey e no dey fear and Jehovah use am protect Jeremiah
Because Jehovah help Jeremiah and encourage am, e tell the people God message for good 40 years even though sey dem no want hear am